Listen "Dis FIFA Club World Cup Mata - E Really Worth Am? "
Episode Synopsis
Abeg make we tok true, dis FIFA Club World Cup wey FIFA dey always hype, e really make sense? Abi na just anoda jamboree wey no get beta impact?Na European clubs dey win am evri time, fans no dey too show, and di whole tin dey feel like say na moni runs.Di players dey play too much games, but clubs need di moni.Na real football tok we dey do here.💬 Drop your take for comment.🔔 No forget to like, sub and knock dat bell, e go help di mata.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.