Listen "RESIDENT DOCTORS DON VEX | NIGERIA GOVT NO SEND DEM AGAIN? STRIKE WAN SCATTER HEALTH SECTOR"
Episode Synopsis
Resident doctors for Nigeria don enta anoda serious strike and di mata dey hotDem dey complain say goment no dey show concern at all, salary wahala, poor hospital equipment, work overload and no beta welfare.Make you listen to dis sotey you go understand di full gist clear. No forget to LIKE, COMMENT your opinion, and SUBSCRIBE make you no miss any tori.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.