WIKE & PDP Governors Scatter Abuja | Police Even Dey Fight Themselves for Politicians

18/11/2025 3 min Temporada 1 Episodio 49

Listen "WIKE & PDP Governors Scatter Abuja | Police Even Dey Fight Themselves for Politicians"

Episode Synopsis

Omo today hot for PDP Secretariat for Abuja.Wike and some PDP governors nack gbege, tension come burst evri wia as Nigeria police begin fight demselves because of politicians mata.Abeg make you LIKE, COMMENT and SUBSCRIBE make you no miss any political gist for Naija.Na here you go always get correct update as e dey hot.