Listen "Work Don Hot! Flyover Bridge Dey Rise for Ramat Park for Benin City "
Episode Synopsis
My pipo, work don really choke for Ramat Park Flyover Bridge inside Benin City o.Dis bridge project na one of di biggest wey dey happen for Edo State right now, evri wia don full wit caterpillar, concrete and heavy machine wey dey reshape di whole area.No forget to like, share & subscribe for more Benin City updates, Naija construction gist, and Edo State development.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.