Listen "SUPER EAGLES 4–1 GABON | World Cup 2026 Qualifier Wahala"
Episode Synopsis
Super Eagles no even gree breathe as dem burst Gabon 4–1 for dis World Cup 2026 Qualifier showdown. Na pure football madness as Naija boys show class, ginger, and correct finishing.If you dey love Naija football, dis match na one you no suppose miss at all.Abeg LIKE, DROP your thoughts for comment section, and SUBSCRIBE make you no miss any Super Eagles update, highlights and all World Cup 2026 gist.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.