Listen "Wetin Dey Worry Arteta? E Don Go Collect Anoda Chelsea Player "
Episode Synopsis
My pipo, Arteta no wan rest oh! Afta all di Chelsea players wey e don eye, e don dey drag Noni Madueke now join Arsenal wahala. Na wetin dey really sup? Dis video go break down why Arsenal dey rush Chelsea boys like say na Black Friday sale.Drop your mind for comment section.You reason say Madueke go deliver for Arsenal or Arteta just dey craze for Chelsea players?Abeg no dull, Like, Comment, and Subscribe for beta football gist and transfer tori.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.