Saudi League & French Ligue 1 Which One Beta Pass

03/01/2025 5 min Temporada 1 Episodio 17

Listen "Saudi League & French Ligue 1 Which One Beta Pass"

Episode Synopsis

For dis episode my yarnings go dey come from wetin Cristiano Ronaldo tok, wen he say Saudi League beta pass French Ligue 1.
I touch about why di yarnings get small truth inside, and why lack of funding see dey affect di league.
For una opinion who una reason say beta pass between di Saudi League and di French Ligue 1?