Listen "Wizkid Don Cancel Tour?! Wetin Really Happen Go Shock You"
Episode Synopsis
Omo e don happen! Wizkid don shock evribodi as e cancel im tour just like dat . Na health wahala? Low ticket sales? Or dem dey hide sometin for back? Make una no reason am alone , for dis episode, we go run full gist wey dey street and wetin fans dey yarn.Starboy no show face again , see wetin go really make am cancel dis tour. Na full breakdown be dis!Abeg no dull! Like, drop comment, subscribe and tap bell make you no miss any latest Naija entertainment gist.👇 You shock? Drop your mind for comment section.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.