Listen "Public Bus Safe Like Dat? Wetin Dey Happen Inside Go Shock You"
Episode Synopsis
You dey enta public bus steady? You go wan listen first!We run street check on wetin dey really happen for inside public bus, from small gbege to serious wahala wey fit happen anytime.We tok true tok about how to shine eye, stay safe and no carry last inside any public bus. .Whether na daily hustle or one-time waka, dis yarning go open your eye.🔔 Abeg like, drop your take for comment, and subscribe if you dey feel am.👉 Tag your guy wey dey always enta bus, e go tank you lata.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.