EFCC Don Carry Persin Again! Wahala For Naira Spraying

03/05/2025 5 min Temporada 1 Episodio 26

Listen "EFCC Don Carry Persin Again! Wahala For Naira Spraying"

Episode Synopsis

Gbege don shele again o! EFCC don knack arrest on top say persIn dey spray naira for party like say na tissue. For dis episode, we go run you di full mata, how e take happen, wetin EFCC yarn, and di kind wahala wey dey wait anybod. wey still dey plan do am.You wan flex? Beta shine your eye. EFCC no dey smile again!Abeg LIKE, DROP COMMENT & SUBSCRIBE sharp-sharp for more beta gist wey dey hot for Naija.You feel say EFCC dey do too much or dem dey try set example? Tok your mind for comment.