Listen "CAF Reject Naija Refs Again 😳 "
Episode Synopsis
CAF don shock Nigerians again as dem reject Naija referees for anoda major African football tournament!.Why CAF no dey trust Nigerian refs? Na bias, politics, or poor performance? Make sure you like, drop your take for comment, and subscribe so you no miss any fresh football gist wey go drop next.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.