Listen "BENIN–SAPELE ROAD DON CAST 😭 | See As Pipo Dey Suffer for Dis Bad Road"
Episode Synopsis
Omo! Dis Benin–Sapele road don turn sometin else oo. Pipo dey suffer, motors dey break down, trailers dey fall, and no single help from goment. Evri day drivers dey beg make dem fix am but notin still happen. Persin fit spend hours for just few kilometers because of pothole wey big pass swimming pool.Abeg listen till di end, drop your comment, like, and subscribe make we dey expose all dis kind wahala for Naija roads.
More episodes of the podcast Pidgin Vibez
ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳
27/11/2025
BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳
26/11/2025
BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥
24/11/2025
POGBA DON SHOW AGAIN!
23/11/2025
NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?
20/11/2025
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.