ADC Coalition: Na Setup Abi Na Blessing?

07/07/2025 4 min Temporada 1 Episodio 32

Listen "ADC Coalition: Na Setup Abi Na Blessing? "

Episode Synopsis

Wetin be dis ADC Coalition wey evri bodi dey tok about? Na beta plan for di future of Nigeria politics or just anoda political waka-pass? Join di conversation drop your thoughts for comment sectionMake sure you like, subscribe & tap dat bell so you no go miss any gist.