2Baba Apology: Wetin Really Dey Happen?

04/07/2025 4 min Temporada 1 Episodio 30

Listen "2Baba Apology: Wetin Really Dey Happen? "

Episode Synopsis

Omo! Afta dat podcast wey 2Baba do wit Nedu, baba drop one apology video wey dey confuse evri bodi.Wetin make am dey apologize?Who dey record am? Pipo don begin tok say baba attitude and im doings no clear, and social media don scatter wit reaction.No dull, drop your opinion for comment, like di video, and make you subscribe for more Naija celeb gist!