Wetin go happen after dem don mine 21 million BTC finish?

26/09/2024 11 min
Wetin go happen after dem don mine 21 million BTC finish?

Listen "Wetin go happen after dem don mine 21 million BTC finish?"

Episode Synopsis

As we don know say BTC get limited tokens and soon now miners go soon finish mining and dem no go dey get reward again.Di question come be, if dem mine finish, how dem come go dey reward pipo wey Dey work on top di Bitcoin Network.Na dis matter, we gada reason for dis episode.If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour