Listen "Praya - God word wen we dey take grow"
Episode Synopsis
Today praya na for hawa govment, hawa pikin dem wen dey go serve govment and for hawa family to get moni.
De message of Hope dey tell us say God word get gidigba pawa and na God word e take make dis world wen we dey so
De message of Hope dey tell us say God word get gidigba pawa and na God word e take make dis world wen we dey so