Listen "#mesutozil mata [feat. @angeell_gabriel]"
Episode Synopsis
Mesut Ozil don talk say him no dey go anywhere until him contract finish. The embattled midfielder been talk dis wan for interview wey him give David Ornstein for The Atheltic. We hear oga dem for the board dey vex on top de mata… via @UpGunnersNG
#arsenal #COYG #podcasts #naijapodcast #naijapodcaster #podsinnaija #pidgin
#arsenal #COYG #podcasts #naijapodcast #naijapodcaster #podsinnaija #pidgin
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.