Listen "Tori wey go jinja you for web3 w/ Carp_big"
Episode Synopsis
Di secrets of pipo wey don make am dey inside dia tori, if you wan do wetin dem dey do, the best thing to do na to listen to their tori. On dis Pidgin Palour Crypto podcast episode we bin get deep conversation with di founder of Carp_ex. "Big carp" na 22 years old founder wey start im crypto journey wen im be 18 years old!!!Im tell us the problem wey im face as he dey start out, you see the way wey im tori take be go make you get hope for your mind. ♦️E tell us wetin carry am enta web3 space when he still dey school♦️Why mentor dey important for your journey♦️Di wahala wey im face wen im start im journey wen e be 18. ♦️And wetin e dey build now for di space.♦️ Finally, im come tell us how anybody fit start OTC tradingE be true say glory no dey without tori. Make you get inspiration as you listen to dis episode.Oya download and listen Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegram https://t.me/banklessafrica
More episodes of the podcast Pidgin Parlour Crypto Podcast
Wetin be Blockchain?
15/11/2022
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.