Career Opportunities wey dey for Crypto/Web3📲

19/01/2023 48 min
Career Opportunities wey dey for Crypto/Web3📲

Listen "Career Opportunities wey dey for Crypto/Web3📲"

Episode Synopsis

Plenty people don dey shook eye inside web3 for this 2023 because say the news about the industry don dey sweet for the street. People bin ask us about whether e go possible to make strong career inside blockchain without buying or selling or coding? Na the question we don answer for today's show. My guest na today na one ogbonge web3 writer wey dey build correct career for this space and she share hin story gives us, how she started and wetin she don do to build hin career. She answer questions like - - ♦️Wetin be blockchain career?♦️Wetin make person go choose this way?♦️Examples of work wey dey inside blockchain?♦️Jobs dey truly for crypto space?♦️Where person go find these opportunities?♦️Wetin person need to start?Go carry your sit, get Una pen because as you finish this episode, your eye go clear as you see say you Don dey leave plenty money for table. Enjoy🎉🎉Follow Pidgin Parlour for all platformFollow our Twitter https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn https://www.linkedin.com/in/bankless-africa-799178233Subscribe to our newsletter https://banklessafrica.substack.com/s/pidgin-parlourLearn more about crypto and web 3 on our website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegram https://t.me/banklessafrica