Blockchain don dey disrupt Health Sector : find out how!

08/03/2023 33 min
Blockchain don dey disrupt Health Sector : find out how!

Listen "Blockchain don dey disrupt Health Sector : find out how!"

Episode Synopsis

Na every day we dey see the massive change wey blockchain dey cause for our world today.He don dey clear say this innovation pass cryptocurrency alone, Im impact reach Medicine, Agriculture, Digital artistry and many sectors wey we no fit mention.For this episode our guest "divine gift" share with us how blockchain dey change the medical sector, the thing wey Im share for this episode go answer plenti questions wey dey your mind especially about the mata of record keeping in the health sector. You go learn how dem dey take blockchain dey take solve this issue and many others.You go get answer to questions like:How dem fit apply blockchain to the health sector and wetin be the benefitHow you fit use blockchain for record keeping, data sharing and research for hospitalWetin be the downside of this innovation.So, if you wan take your blockchain education and adventure to the next level, this episode na the real deal for youOya download and listenEnjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow us for Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us for linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join us for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us for telegram https://t.me/banklessafrica