Wetin dis transfer window mean for title race?

03/09/2021 9 min Temporada 2 Episodio 4

Listen "Wetin dis transfer window mean for title race?"

Episode Synopsis

One time☝️ 3 gbosa 👊👊👊 for my konfam listeners, I dey hail oo. This transfer window wey just end shock every football fans bcos some kain transfers wey person no expect just shele...... How e go take get impact for the title race for Premier league and La Liga?