This week no be sherey kambia

27/09/2021 11 min Temporada 2 Episodio 7

Listen "This week no be sherey kambia"

Episode Synopsis

Arsenal say omo, we no wan dey play with anybody again, now seriousness choke for dem as dem don win 3 straight premier league games✔️✔️✔️..... Dem say Premier league title is the goal🏆🏆. Man U and Chelsea sef Jones this week