Football yarn bring to table football gist football tori as e dey hot – from Naija to EPL League, Champions League to Transfer wahala, we break am down with vibes wey you go feel! Gist Weh Go Burst Your Head: We no dey form expert, we dey talk am as e be!
From The Match Review + Gbas Gbos drags and hailing wether na for Pidgin + English Combo, Whether you like “What a goal!” or “Omo, e burst net!”, we dey yarn your language with no too much grammar.
Follow us, listen, drop your own hot takes – for here, everybody get voice!