Tatafo Friday

Welcome to Tatafo Friday podcast, for here, I go dey talk about health issue wey concern men, women and children for pidgin English. This na to help pipo understand their body and to take control of their health.

Tatafo Friday

Latest episodes of the podcast Tatafo Friday