Wetin Dey Sup On top Sei V2

23/09/2024 14 min
Wetin Dey Sup On top Sei V2

Listen "Wetin Dey Sup On top Sei V2"

Episode Synopsis

Sei V1 na beta innovation on top di Sei Blockchain. But in get some wahala wey developers Dey face if dem wan use am, na why dem introduce Sei V2 be dat.For dis episode, we gada reason Wetin Sei V2 bring coke di sei Network.If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour