Listen "Wetin be Layer 2 solutions and why we need am with Salvi?"
Episode Synopsis
As Una don know say if any blockchain ecosystem go dey perfect, im suppose get 3 things wey be :decentralization, security and scalability. However, no blockchain don get dis features complete.The best of them wey be "Ethereum" get 2 out the 3 features: Decentralization and Security but I'm no dey scalable. Na why transactions dey slow on top ethereum and if im go fast, you go pay plenty gas feeMany pipo don dey find solutions to this problem, na wetin dey bring layer 2 solutions to the limelight be that. So if you no understand wetin Layer 2 be, this episode go show you...Wetin be layer 2 solutionswhy we need layer 2 solutionsThe difference between layer 1 and layer 2 solutionsLayer 2 projects wey dey make wave currentlySo if any of dis be your concern, this episode na for you.Oya download and listen Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegram https://t.me/banklessafrica
More episodes of the podcast Pidgin Parlour Crypto Podcast
Wetin be Blockchain?
15/11/2022
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.