Listen "Sui Network : Wetin Dey Sup? "
Episode Synopsis
Sui network don cause kasala for Twitter last week as many pipo dey rant say dem no dey do airdrop. Before we talk airdrop mata, di first be be say:Wetin be Sui network?Wetin be di difference between Sui blockchain and other blockchainsWho be di founder of this project and how di network dey take work.Che na true say dem no dey do Airdrop, if them no do, how you fit position yourself for the blockchain.If you dey interested in this new blockchain wey dey cause kasala for everywhere, Aishat and Crossvic don bring beta gist on top dis mata for today's episode. No be only your ears go hear am, oya go download and give una neighbors. Oya download and listen Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegram https://t.me/banklessafrica
More episodes of the podcast Pidgin Parlour Crypto Podcast
Wetin be Blockchain?
15/11/2022
ZARZA We are Zarza, the prestigious firm behind major projects in information technology.