Play to earn : Wetin you suppose to know with Marablossom

28/02/2023 45 min
Play to earn : Wetin you suppose to know with Marablossom

Listen "Play to earn : Wetin you suppose to know with Marablossom"

Episode Synopsis

Una don hear say blockchain no be cryptocurrency and cryptocurrency no be blockchain. The next question wey plenti people dey usually ask be say, if blockchain no be crypto, wetin dem fit use blockchain do again wey no be crypto?Make we shock you!!!! Dem don dey play game on top blockchain and this kain game dey different from wetin you don know, the real gist be say "as una dey play this one, you go dey make moni" Dem call am "play to earn". You dey ask wetin be this?. Na why we go carry Marablossom of Women in DeFi make Im come explain how and why dem create dis games. For this episode, we ansa questions likeWetin be play 2 earn game model and how Im dey work? Wetin be the advantages of this play to earn game models and how blockchain enthusiast fit take advantage of them. If you wan start your play to earn adventure, wetin you suppose watch out for. So, if you wan take your blockchain education and adventure to the next level, this episode na the real deal for youOya download and listen Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow us for Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us for linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join us for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us for telegram https://t.me/banklessafrica