Airdrops & Crypto 🫱🏾‍🫲🏾

21/03/2023 39 min
Airdrops & Crypto 🫱🏾‍🫲🏾

Listen "Airdrops & Crypto 🫱🏾‍🫲🏾"

Episode Synopsis

Oppression full street last week as many airdrop hunter wey partake of arbitrum airdrop no let us rest for Twitter. Dem just dey buga for everywhere say dey don blow. As una don know say dis life no balance. As many people dey rejoice, some people dey sad say dem no dey qualified. Questions come dey fly everywhere about Airdrops and how dem they work, na him make we bring a senior hunter for this episode where answer questions like. Wetin be airdrop and how dem dey work. How you fit do your research to identify projects wey go do airdropWetin you suppose do to dey qualified for a projects airdrop. How to ensure say you go avoid hackers as you dey hunt for airdrop. This and more na im we discuss for dis episode, so if you dey curious and wan sabi how airdrop dey work. This episode na for you. Oya download and listen Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow us for Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us for linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join us for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us for telegram https://t.me/banklessafrica